Rema – Peace of Mind Lyrics

OFFICIAL 7HubEnt ☑ WhatsApp Group Links 2024
By -
0

 


Rema – Peace of Mind Lyrics

(Chorus)


I'm looking for some peace of mind, I'm looking for some peace, I'm looking for some peace, I'm looking for some peace of mind

Blow up some trees tonight, blow up some trees, I'm looking for some peace, I'm looking for some peace of mind


(Pre-Chorus)

Nobody know, nobody know, nobody know wetin I dey face oh, nobody know, nobody know wetin I dey face oh

Nobody know, nobody know, nobody know wetin I dey see oh, nobody know, nobody know wetin I dey see oh


(Verse 1)

Hmm, so many things just dey for my mind oh hmmm, how many happiness man fit to buy oh hmmm

Everyday man need to wake up to hustle oh hmmm but we no dey certain wetin go sup tomorrow

One bottle of schnapp to cure my craze, one bottle of schnapp to cure my craze 

You no fit dey this country wey you no dey craze, gunshot no let me meditate

Hypertension full the place, people dey die, police sef go deny the case


(Chorus)

I'm looking for some peace of mind, I'm looking for some peace, I'm looking for some peace, I'm looking for some peace of mind

Blow up some trees tonight, blow up some trees, I'm looking for some peace, I'm looking for some peace of mind


(Verse 2)

My mama call me say take am easy oh, I no know wetin go ease me oh

My baby call me say she go please me oh, no be everything be sex

And me I no dey find any pity oh, don tey weh I dey hustle oh, jump from shuttle to shuttle

This pain, this pain, this pain no be only my pain, many people pain join my pain

Many people pain dey run in my vein hmm, many people don die in vein


(Chorus)

I'm looking for some peace of mind, I'm looking for some peace, I'm looking for some peace, I'm looking for some peace of mind

Blow up some trees tonight, blow up some trees, I'm looking for some peace, I'm looking for some peace of mind


(Pre-Chorus)

Nobody know, nobody know, nobody know wetin I dey face oh, nobody know, nobody know wetin I dey face oh

Nobody know, nobody know, nobody know wetin I dey see oh, nobody know, nobody know wetin I dey see oh


 Download Song 



What do you think about this Article? 


Drop your comments

Post a Comment

0Comments

Post a Comment (0)